As the weekend dey show, pipu dey warm up to see wetin wan happen dis time for the final wey R. Madrid go play Atletico Madrid for inside Milan.
As the build up dey go, we hear say C. Ronaldo don get small knock for training, but him dey say na small thing and him go play for the final of UEFA CHAMPIONS LEAGUE wey go happen on Saturday.
Abeg.. Who u think say go win the Champions League Trophy???!.
No comments:
Post a Comment