NLC dem don cancel the strike wey dem be start last week Wednesday onto the subsidy removal and the #145 new fuel price.
The Ayuba Wabba of NLC don say the strike don do after dem get some kind coded meeting with FG. NLC yarn say as e be now, dem don decide to cancel the strike and move on with the government.
Meanwhile, the strike no even be like strike as many naija pipu no gree join the strike and everybody dey do their normal business like say nothing like strike been dey happen.
No comments:
Post a Comment