OH BOY!! SEE DIS CROCODILE WEY PIPU CATCH INSIDE CANAL FOR FESTAC, LAGOS.
Oh Mehn!! Na inside one canal for along 2nd Avenue road, 207 bustop Festac dem for see dis crocodile. Dem say the crocodile fit don tay for dat area, becos the body tick wella and na so e dey smell the canal odor.
No comments:
Post a Comment