Na the full squad of R. Madrid don Land Italy onto the final of UEFA CHAMPIONS LEAGUE wey dem get against Atletico Madrid Today.
Real Madrid wey don win the Champions League 10 times dey hope say dem go make 11 dis time as dem go battle Atletico Madrid inside San Siro stadium for Italy. Time na 7:45pm.
No comments:
Post a Comment