Former Governor of Kwara State and current Senate President Bukola Saraki wey dey face trial for CCT don resume him trial today after dem been adjourn the trial for 10 days.
Saraki dey face trial for CCT onto say he make false declaration of assets when he be Governor of Kwara State.
No comments:
Post a Comment