Pages

Saturday 4 June 2016

20 UNILAG FEMALE STUDENTS GO PARRY, NA ONLY 3 SHOW BACK, 17 DEY MISS.


Na one twitter user post ontop her twitter handle say 20 UNILAG girls go party, na only 3 show back with serious cry, while 17 dey miss.


The tori na say dem invite 20 UNILAG babes for one party inside Lekki, the organizers promise dem #80k as 'thanks for coming' fee. As e be, inside the 20 girls wey go so, na only 3 show back with serious cry say dem thank God, but dem dey fear for the rest, as dem no know wetin fit do dem.. .

See the tweet..
Source: naijaloaded.com

No comments: