Pages

Friday 17 June 2016

2FACE DON GET STREET FOR LEKKI/AJAH. THE STREET NAMES NA INNOCENT IDIBIA.


To honor the living Legend, Haven homes don name one street for Lekki/Ajah side of Lagos, the street name na INNOCENT IDIBIA.
2baba sef dey grateful to Haven Homes for the good thing dem do for am. He post for him twitter page say, him and he family dey grateful as dem recognize am.

Congrats 2baba

*Na so e suppose be. . No be until our Stars dem die before we go dey recognize and honor  dem*.

No comments: