Pages

Saturday 18 June 2016

ADA, BUCHI AND MORE GO DEY IKORODU LIVE FOR DAY OF BLISS, IKORODU INVASION


Day of Bliss Ikorodu present Ada live on stage with Buchi, PU, Tsharp and the powerful Pastor Lanre. Pipu of Ikorodu, una don ready for worship and miracles? Gather your padi dem come.


Plenty healing, Blessings, Worship and dance don dey down for una on the 25th of June, 2016 for LASPOTECH IKORODU.... DAY OF BLISS IKORODU.. No try miss am

Transportation plus everything FREE!!!

This message na sponsored message from Pastor Emenike Kalu and the full members of Christ Embassy IGB NATION, Igbogbo, Ikorodu.


Contact Ogbongeyarn to promote your Event, Programs, Music and everything you wan do..
Call 07052121985 NOW!!
Www.ogbongeyarn.blogspot.com
OgbongeYARN.. Una PIDGIN NEWS as e dey hot

No comments: