CLASSROOM WITHOUT BENCH. SEE AS STUDENTS SITDON FOR GROUND FOR BENIN.
Dis foto shown say dis students dem dey sitdon for ground inside classroom for one school wey the name na Queen Idia for inside Benin, Edo State. *Me just Dey wonder say dis kind tin still dey happen for 2016? Chai*
No comments:
Post a Comment