Pages

Tuesday 7 June 2016

DANI ALVES DON CONFIRM HIM MOVE GO JUVENTUS


Brazilian and Barcelona full back, Dani Alves don confirm say na Juventus him dey go.
He says him dey leave Barcelona after so many trophies wey dem don win together, him get to move and na Juventus be him destination.

Some clubs like PSG and Man Utd for like sign am O, but Juventus don sharperly gbab am.
See wetin he yarn..

No comments: