Pages

Tuesday 7 June 2016

JIDE KOSOKO WIFE, HENRIETTA KOSOKO DON POOFF


Jide Kosoko wife wey she sef dey act, Henrietta Kosoko don pooff. She pooff yesterday after she slum before pipu rush her go hospital.
Dem say she slum con enter comma before she she pooff. We hear say Henrietta been get diabetes tay-tay and she just Dey manage live with am.

Henrietta Kosoko been celebrate her 53rd birthday last week.
We pray make her soul Rest in peace.


No comments: