We hear say dem the thieves don dey operate dey go as dem dey try commot one cable wey dey connected to one Transformer as light no dey.
As dem dey thief the cable, NEPA just bring lite, na so the electricity gbab one of the guys dem, con throway the other one, but e no too far from the scence wey the thiefing dey happen.
No comments:
Post a Comment