Pages

Wednesday, 29 June 2016

FUNNY FOTO.. SEE PERSON PIKIN


Na person pikin and another person potential future wife be dis O.. If husband no quick come now, she go dey say na Witch/Ayie dey do her, whereas na she dey do her sef.

No comments: