Oga Jonathan wey be the former President of Nigeria don show back to naija after some kind rumors...
Some rumors been fly say Oga Goodluck Jonathan run go Ivory Coast make EFCC for no arrest am.
But we later hear say him and EFCC no even get matta sef no to talk of arrest, but the loyal ex President don show back to prove say him no dey run from anybodi. Na Nnamdi Azikiwe International Airport, Abuja he got Land gigigba yesterday afternoon.
Welcome sir. .
No comments:
Post a Comment