Niger Delta Avengers don yarn say dem don declare war for all security agents and dem even give FG ultimatum till Friday else..
The Avengers dem say if FG no gree release the PRO-BIAFRA deadbodi wey Nigeria Army pooff on Monday, FG to see dem hand work for Rivers, Bayelsa, Delta, AKWA Ibom, Cross Rivers and Edo State..
See wetin dem yarn...
No comments:
Post a Comment