Pages

Thursday 9 June 2016

I NEVER POOFF O! BABAGINDA DON YARN..


Rumors been fly say former military Head of State, Ibrahim Babaginda don pooff, but IBB don yarn say him dey alive and well.
The news blow enter Naija as Babandiga dey Germany for treatment and medical check up.  Some of he family members say if to day the rumor na true, shebi dem for don fly the bodi come Naija to bury sharp-sharp as na the rites of Muslims be dat.

So IBB never pooff O, make pipu stop the rumor... Na so dem yarn.

No comments: