Pages

Friday, 3 June 2016

KING OF OGONILAND YARB FORMER PRESIDENT GOODLUCK JONATHAN


King Godwin Gininwu of Ogoniland don yarb former President Goodluck Jonathan as he No gree help dem clean up Ogoniland after the promise wey him promise dem.


Na for the flag off campaign of the clean up Ogoniland land he for yarn dis yearnings, the King say him like oga Jonathan O, but as oga Jona no keep him promise to clean Ogoniland, the thing pain am wella.

The clean up Ogoniland wey President Buhari suppose to go, na him vice Yemi Osibanjo represent am. The reason President cancel the trip, we never know.

No comments: