Pages

Thursday 9 June 2016

NA C. RONALDO BE THE MOST PAYED ATHLETE NOW.


Na CR7 aka C. RONALDO Be the top earning athlete for the world now. 


Na £61m him make for just last year, to bench Floyd Mayweather wey been dey no. 1 spot after him make £30million after him just fight one fight for the last 12 months. Dat one no mean say C. Ronaldo get money pass Mayweather, the statistic na for money wey dem dey make yearly. 

C. Ronaldo get better deal with R. Madrid wey worth £38.5million a year salary plus endorsement deal with Nike, Tag Heuer and Herbalife wey worth £22million. 

Na Messi follow am for the chat as the second best.. Oya see the chat as e be. 


No comments: