PIDGIN NEWS
Pages
Home
Wednesday, 8 June 2016
BEYONCÉ LEMONADE ALBUM DON HIT PLATINUM AGAIN..
Na RIAA announce the matta for dem official twitter handle. The Lemonade album na the 6th album wey don enter Platinum since Beyoncé start to dey sing... Congrats.
No comments:
Post a Comment
Newer Post
Older Post
Home
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment