Pages

Wednesday 8 June 2016

NA ON FRIDAY 10TH OF JUNE DEM GO BURY HENRIETTA, JIDE KOSOKO WIFE WEY POOFF


Henrietta Kosoko, Jide Kosoko wife wey pooff dis week Monday for one hospital inside Abeokuta, Ogun State... 
She go enter ground on  Friday June 10 2016. Oga Jide Kosoko don yarn as the burial arrangements go be..
See him post... 



No comments: