Pages

Wednesday 8 June 2016

DAY OF BLISS LIVE FOR IKORODU. CHRIST EMBASSY DEY INVITE UNA FOR DIS OGBONGE PROGRAM.


Christ Embassy dey specially invite una come dis power packed program wey dem call DAY OF BLISS Ikorodu.


The program go feature music from Buchi, Tsharp and the Mass Chiors of Christ Embassy. Dance go dey to jollificate Una bodi before Pastor Lanre Alabi go con dish una the Word, Blessings and Healings.

Date :25 June 2016
Time: 2pm
Venue: LASPOTECH, Ikorodu.
Transportation plus everything FREE!!!

This message na sponsored message from Pastor Emenike Kalu and the full members of Christ Embassy IGB NATION, Igbogbo, Ikorodu.

No try miss am!!

No comments: