Pages

Thursday 16 June 2016

NA ON SUNDAY PRESIDENT BUHARI GO LAND NAIJA - - VP OSINBAJO


After the president of Nigeria, Muhammadu Buhari travel go UK to treat him ear problem, everybody don dey expect am back today, Friday. But the vice president don yarn abt oga Buhari waka..
He say as the president take travel for treatment so, e no go make sense make he just begin rush come back naija today, since weekend don show.. He say make President Buhari just relax well for the UK reach Sunday before he go show...

See wetin VP Osinbajo yarn..


No comments: