Pages

Wednesday 8 June 2016

NA OSINBAJO HEAD THE FEDERAL EXECUTIVE COUNCIL MEETING AS ACTING PRESIDENT.


Na Vice President Yemi Osinbajo head the Federal Executive Council Meeting wey shele for Abuja yesterday as Acting President, since Oga Buhari don travel go UK for medical treatment of him ear.
Na 22 inside 32 ministers show for the meeting. We hear say 3 ministers no well.. The sick ministers dem na Aisha Alhassan - women affairs, Adamu Adamu - Education and Ibrahim Usman Jubril - State for Environment.


No comments: