NA TODAY BE THE WAKE KEEPING OF HENRIETTA, JIDE KOSOKO WIFE WEY POOFF
Make una see foto from the wake keeping of Nollywood actress, Henrietta, Jide Kosoko wife wey pooff on Tuesday. Na today dem do the wake keeping inside Lagos.. See more foto.. Na tomorrow she go finally enter ground.. Rest in Peace..
No comments:
Post a Comment