Pages

Tuesday 14 June 2016

NA WA O, POLITICAL CAMPAIGN FOR BENIN GO MAKE U WONDER.. CHECK THE FOTO


Na the poster of the Governorship aspirant for Edo State campaign be dis so. I no wan yarn plenty about am cos dem no pay for advert.
*abeg which kind craft carry dis man fly like dis?* so local flight still dey fly for Benin? lol.

No comments: