Pages

Wednesday 15 June 2016

SEE WETIN EROSION DON CAUSE FOR MY AREA FOR IKORODU AFTER THE HEAVY RAIN.


Dis foto na after the rain don even stop O, during the rain, nobody fit commot sef and the erosion bad pass like dis.


Na Offin/Oreta road, igbogbo, Ikorodu, Lagos be dis so. No betta drainage and the road wey we dey manage don finally spoil join.. E be like say na when sun dey shine, Lagos dey fine.

No comments: