Pages

Tuesday 14 June 2016

THE WIFE OF THE ORLANDO GAY CLUB SHOTTER SAY NA SHE DROP THE HUSBAND FOR THE CLUB.


The wife of Omar Mateen wey be the shooter for dat gay club wey 50pipu pooff inside Orlando say na she drive and drop the husband for the spot where the matta for happen.
Salman wey na 30yrs say she even follow the husband wey be the shooter go buy the guns wey the guy use carry out the attack. She she na Disney land be him target before, as she don drive am go the place to survey Disney land, but he later change him mind say na the gay club him go attack.

Authorities dey vex for the woman sake of say she know about the guy moves but she no report to dem or even tell anybody so dat wetin happen for no happen. She dey custody now, but FBI say she dey Coperate and corresponde with dem wella.





No comments: