Pages

Friday 17 June 2016

NEW MILITANTS GROUP (ULN) SAY DEM GO BLOW UTOROGU GAS PLANT


Another new militants don show.. And dem say dem be the Utorogu Liberation Movement ULM, na on Thursday den announce dem sef.
The new militants group ULM, say dem dey in support with the N/DELTA Avengers . Dem don threaten say dem go blow up the oil facilities wey dey along the oil mining lease 3.4 and dem go blow West Africa biggest gas plant wey be Otorogu Gas plant for udu and Ugheli South Council area of Delta State..
See as dem yarn am


No comments: