Pages

Tuesday, 28 June 2016

NEW MUSIK BY AUSTIN-K - BABA NA YOU. DOWNLOAD AND SUBSCRIBE NOW.


NEW MUSIK - BABA NA YOU BY AUSTIN-K
Austin-K don drop him new musik title - BABA
NA YOU.

Dis song na song wey go lift and move your spirit. BABA NA YOU dey everywhere now for free download and u fit use am as ur caller tunes too...

Austin K na person wey Sabi, as he take him time arrange and deliver dis fine MUSIK, the song get meaning plus message.

Support Austin K, just subscribe for him song as your ring back tone, ur callers go love am becos na fine blessings dey inside the musik. The song don dey MTN and Etisalat platforms to easy you assess.

To subscribe to BABA NA YOU
TEXT: 0724279 to 4100 for MTN
TEXT: 899219 to 251 for Etisalat
Watch am on YouTube: http://t.co/LLCJvvng
Facebook: austin kem
Twitter: Austin kem

Call: 08065743348 for plenty info.

No forget O!
Text: 0724279 to 4100 for MTN
Text: 899219 to 251 for Etisalat
Now!!!

=======================================
Contact Ogbongeyarn to promote your Event,
Programs, Music and everything you wan do..
Call 07052121985 NOW!!
Www.ogbongeyarn.blogspot.com
OgbongeYARN.. Una PIDGIN NEWS as e dey hot

No comments: