Pages

Wednesday 8 June 2016

PDP DON DEY ASK WETIN BUHARI/APC DON FO AFTER 1YEAR FOR OFFICE


PDP wey be the opposition Party don dey ask questions onto Buhari/APC DON do after one year wey dem begin rule. Dem post the question for dem Facebook wall dis morning.

No comments: