Pages

Wednesday 8 June 2016

POPULAR GOSPEL SINGER, EBEN DON WELCOME HIM SECOND PIKIN.


Eben and him fine wife Jahdiel don welcome dem second Pikin. The couple dem na great gospel singers and dem combination don give dem dis lovely fine bouncing baby boy.
Eben sharperly snap the pix of the boy wey him don already name Joshua.
We dey say congrats to dem.

No comments: