Pages

Thursday, 2 June 2016

ROTIMI AMAECHI YARN SAY ABUJA - KADUNA RAILWAY GO BENIN WORK AS FROM JULY


The Minister of Transportation, Mr Rotimi Amaechi yarn for him twitter handle say the Abuja-Kaduna Railway go begin work from next month wey be July.
Oga Rotimi follow dem the engineers and contractor as dem test run the new railways dem.  He post am for him twitter handle..

No comments: