Pages

Tuesday 7 June 2016

WE FOR RELEASE THE NAMES OF LOOTERS, BUT - - VP YEMI OSIBANJO DON EXPLAIN..


Vice president, Yemi Osibanjo don yarn say If to say dem release the names of looters dem, e fit cause comma for the investigation of stolen funds.
Na for one meeting with the delegation of European Union wey Michael Arrion lead come naija as na him be the EU Ambassador for Nigeria here. Na Abuja the VP for yarn dis matta yesterday.
See wetin he yarn..


No comments: