Pages

Tuesday 7 June 2016

NA 2WEEKS CEASE FIRE BUHARI ORDER FOR N/DELTA TO FIT DIALOGUE WITH MILITANTS DEM.


President Muhammadu Buhari don say make military hold cease fire so dat FG go fit dialogue with the militants dem.
Na Mr Ibe Kachikwu wey be the Minister of state for Petroleum matta yarn dis yearnings for Abuja yesterday.

He say FG don ready to dialogue wey go bring peace enter the N/DELTA area..  See as him yarn the yarn..


He say the matta don serious now, as some oil companies for the area dey try review dem operations as the bombing of dem facilities dey cause shortage for dem.

No comments: