Pages

Wednesday 8 June 2016

WESTHAM DON CONFIRM SAY VICTOR MOSES AND EMENIKE GO COMMOT FOR THE CLUB.


Westham Utd don yarn say super Eagles players, Victor Moses and Emmanuel Emenike go commot for the club as dem loan time don expire.
Na 1 season loan the players dem agree with westham and now wey season don finish, Westham don say Victor Moses and Emmanuel Emenike fit go back to dem original club. The decision sef affect Alex Song of Cameroon too.

No comments: