Pages

Thursday, 14 July 2016

33 PIPU COLLAPS FOR STREET AFTER MARIJUANA 'IGBO' OVERDOSE


Na 33 pipu dey hospital now as dem smoke overdose of K2, one  type of synthetic marijuana 'IGBO', for Brooklyn on Tuesday morning, and no be say na infection dem dey suffer from but na the same bad batch of the IGBO wey dem smoke.

Eye Witnesses report say dem  see more dan one dozen people wey just dey pass out, dey
vomit, dey piss and Collaps for the middle of the street around 9.30am for the Bedford Stuyvesant neighborhood area. Dey the smokers just begin react to the IGBO almost the same time near Broadway and Myrtle Ave for USA.






No comments: