Pages

Wednesday, 6 July 2016

AREA!! SEE FOTO OF DOLPHIN WEY PIPU POOFF AND CHAO FOR DELTA STATE


Na person wey dey work for Shell terminal, Ogulagha Focados inside  Delta state post dem dis foto. Gist dey say na as dem catch am, dem pooff, butcher am share and cook some, una know say Area ni dey carry last, we don dey reject draw sef.. Lol.. Food is ready!! See more foto..



E don set  .

Foto: naijaloaded.com






No comments: