Pages

Monday, 4 July 2016

D'BANJ DON MARRY? WELL SEE THE BABE FOTO..



WE dey hear say the  Kokomaster Dbanj no dey  single again, see the beautiful lady wey retire am from Bachelorhood! The beautiful babe name na DIDI KILGROW, she be 25 years old this year, na Jos she for grow and she dey school now for the University of Abuja. 
Na She be the younger Sis of Samantha Walsh (Step Sister) who dey host the big Friday show with Falz the bad guy ontop MTV base. She and Dbanj start to date since early 2015. Insiders swear say ”Didi na very niceo girl,very humble,very down to earth and na early June dem do coded traditional wedding for Jos”.

The Registry na yesterday and Dbanj Parents and Didi..Didi’s parents fly from Jos to support dem and dem still dey Lagos now.



*Kokomaster dey do koded tins*



No comments: