PIDGIN NEWS
Pages
Home
Wednesday, 6 July 2016
FUNNY FOTO - - ABEG I DEY WATCH MY WEIGHT..
Imagine say she na your sis inlaw wey come spend 6 months for your house, she dey eat like dis, still dey tell u say na becos she dey watch her weight O, otherwise.. Wetin U go do?
No comments:
Post a Comment
Newer Post
Older Post
Home
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment