Pages

Sunday, 17 July 2016

FUNNY FOTO.. ABEG NA WHO DO DIS MAN?


How person fit take explain dis foto sef? NA over feeding dey worry dis guy, Abi he No know say machine don dey to carry dis kind heavy load? God, na small work n BIG money I want O.

No comments: