Pages

Friday 2 September 2016

KELECHI IHEANACHO NOW NA THE HIGHEST PAID NIGERIAN FOOTBALLER.


Manchester City striker, Kelechi Iheanacho now na the top Nigeria earner for the Premier League with him multi-million naira per-week pay to top Mikel Obi. Una
Super Eagles star forward, Kelechi Iheanacho na officially the top Nigerian earner for the English Premier League with £85,000 -a-week against Chelsea star, John Mikel Obi wey dey earn £75,000 weekly According to Vanguard, the Manchester City star don sign new 2 year contract extension for City till 2021. He yarn say the contract go “change the lives of his family.”

He dey earn less than £18,000 pounds-a-week when he first join Manchester City.
Meanwhile, Mikel wey don dey England for 10 years now, na the biggest earner from Nigeria for many years now dey earn £70,000 a week for Stamford Bridge. See how much dem dey earn per week in naira.. 
❖ Mikel Obi = £75,000 | ₦31,000,000 (31 Million Naira weekly)
❖ Kelechi Iheanacho = £85,000 | | ₦35,000,000 (35 Million naira weekly) 

I go play ball O! 


No comments: