Sunday, 3 July 2016
TANKER FALL, CASH FIRE, CAUSE HOLD UP FOR LAGOS-IBADAN EXPRESSROAD
Tori dey say dis tanker Blow, and e con cause long traffic for along Lagos-Ibadan expressroad.
As e be now, the place still dey under heavy traffic as plenty motor dem wey dey come from both sides dey share one small passage wey dey available for one side of the road. The driver and him motor boy pooff to ashes and their dead bodi don dey land mortuary as e dey hot.
As e be now, we never know the total amount of damage wey the accident cause and how many pipu pooff or wound inside the matta, but we fit yarn una say the driver n motor boy burn to ashes.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment