Pages

Thursday, 14 July 2016

WHY I BUY AHMED MUSA COME LEICESTER CITY – RANIERI


Leicester manager, Claudio Ranieri, don yarn why him buy Ahmed Musa, he yarn say na becos of the kind pace wey Ahmed Musa be the major reason wey make am buy the the winger.


The Super Eagles player, don complete him club-record move to the Premier League champions from CSKA Moscow. “Musa go bring him speed,” Ranieri yarnFoxes Player HD. “I no know if him dey quick like Jamie Vardy, but he get plenty speed.” “E dey very important to get another airplane for our squad. The Foxes go start dem season against Manchester United for the FA Community Shield on August 7, 2016. That match go be heavy test for both Leicester and Man Utd as e go be Jose Mourinho first major test with him new club, and to see if RENERI go still get the kind horse power of last season.



No comments: