Pages

Thursday 18 August 2016

BARCELONA 3-0 SEVILLA (AGG.5-0): BARCELONA DON WIN THE SUPERCUP.


Barcelona wipe Sevilla 3-0 for the return leg if the Spanish Super Cup final inside camp Nou.
Arda Turan shine for the match as he score two goals for Barcelona, Barcelona dominate the match throughout. Messi sef score inside the match wey end, 3-0 and 5-0 for aggregate. The victory don make Barcelona the winner of the Spanish Super Cup.

We say big congratulations to Barcelona, hope dem go fit keep am up as the season for Spain dey start dis weekend. 

Foto.. Goal.com

No comments: