Pages

Thursday 18 August 2016

HOPE DEY AS BLESSING OKAGBARE DON LEAD NIGERIA ENTER RELAY FINALS FOR OLYMPICS.


Nigerian sprint queen Blessing Okagbare on Thursday lead team Nigeria enter the finals of the women’s 4x100m relay for
the Olympic Games as dem finish the relay rate time with
42.55sec finish. The Nigerians carry second for the heat for the back of Germany wey clock 42.18sec for the relay time.

We dey hope for medal, any medal go do.. Atall-atall na bad market... 

No comments: