Pages

Wednesday 31 August 2016

CHELSEA DON CONFIRM THE SIGNING YOU DAVID LUIZ BACK TO THE CLUB FROM PSG.


Chelsea have agreed one fee with Paris Saint-Germain to re-sign David Luiz as the defender don Land for London on Wednesday evening ahead of him shock move.
Luiz go soon do him medical. Personal terms still dey down for full agreements. Chelsea make bid of £30m to bring the Brazilian defender back to Stamford Bridge, with PSG – wey buy am from the Blues for £50m – and dem too no wan make £20m loss ontop the player head.

Dis season na season of returnees. Paul Pogba, back to Man Utd, now na David Luiz back to Chelsea. Wetin the club dem dey think before dem sell the players dem? 



No comments: