Na wa O, dis logo dey one-kind O, how the logo con resemble .......... Na the logo of
Ladoke Akintola University of Technology (LAUTECH) the logo don go viral ontop the internet.
Abeg, how U see am, if u first see the logo, wetin go come ur mind? Well, na so I see am O!
No comments:
Post a Comment