Pages

Wednesday 31 August 2016

MASTURBATION: BOLT & NUTS HOOK MAN D*CK AS E DEY MASTURBATE HE DEY ADMITTED FOR UNILAG HOSPITAL NOW.


One tori dey say one Nigerian man wey dey masturbate don dey admitted to the University of Lagos Teaching Hospital.
The  Reports state say he dey use bolts and nuts to masturbate, until the bolt and nuts hook him 'JOHNTHOMAS' (penis) and now na  operation he go need to commot the Boko and nut from him JOHNTHOMAS.



I no wan yawa dis guy, but him na HEAVY MUMU. Ashawo don finish, girls no dey again? Which kind spirit dey push dis guy? Wetin he dey think? As in? NA wa O!. I just tire for the gist sef. 


No comments: