Pages

Tuesday 23 August 2016

SEE FIRST FOTO OF RUGGEDMAN AND 9ICE TOGETHER AFTER 6 YEARS OF BEEF.


Na wa O, after six years of strong beef, see wetin we dey see O. Ruggedman and 9ice don finally end dem beef as we see foto of dem together  for one location of video shoot.
Since dem don end dem beef and put dem Gbege down to settle, the two stars now dey plan to do musical collaboration.



Abeg, na who beef epp? 


No comments: