Pages

Wednesday 31 August 2016

VERY FUNNY FOTO. CHAI SEE BRIDE PRICE.


After dem go say some young guys dey fear to marry now. How U expect young man wey still dey try arrive to provide dis kind items for bride price, no be the wedding O, just bride price. No wonder some girls dey old for dem Papa house. Dis is too much, abeg make dem dey try reason the economy too O.

1 comment:

Unknown said...

This is a good idea for my pikin bride price